logo
BBC expose child sex abuse for South Africa illegal mines

BBC expose child sex abuse for South Africa illegal mines

BBC News19-05-2025

Dis story contain details, including video, wey some pipo fity find distressing.
Di most shocking tin for Jonathan, wey don endure six tough months dey live and work underground for one abandoned South African gold mine, na di abuse wey e witness wey children dey suffer.
Some dey recruited for cheap labour, but dem bring odas in specifically for sex, campaigners tok.
Jonathan, now e dey im late 20s, don migrate to South Africa from one nearby kontri on di promise to make easy money as e dey work in one of it dozens of mines wey dem no dey use well, closed by multinationals becos dem no longer dey commercially viable.
We dey protect im full identity as e fear attacks from di violent criminal gangs wey dey run di illegal mining industry sake of e tok to di media.
Details of wetin di young pipo dey go though show afta di death of dozens of illegal miners near di town of Stilfontein late last year wen police block di mine.
For one calm and steady voice, Jonathan describe di heat, long hours and limited food and sleeping options wey take a toll on im bodi.
But one enduring memory na wetin happun to di underage miners in di shaft wia e bin work.
"I use to see dis kids in di mine - teenagers actually, 15, 17-year-olds.
"Odas use to take advantage of dem sometimes. IE dey fear small-small, and I bin no dey comfortable wit am."
E say di adult miners dey rape dem and dey promise to give dem some of di gold dey find in exchange for sex.
"If dat kid dey desperate for money, e go take di risk."
Jonathan describe how di children go approach teams of miners for protection but "say di team go get conditions".
Sex also dey used as punishment if di teenagers fail to complete a task for dia team.
Jonathan say di children in di mine wia e dey work be all foreign and no realise wetin dem dey get demselves into.
Mining researcher and activist Makhotla Sefuli back dis up.
E say criminal gangs specifically dey target children to work in illegal mines across South Africa.
Many of dem dey abducted from neighbouring kontries and trafficked. Dem dey enticed by baseless promises say dem go find dem employment in di formal mining industry.
"Dia passports dey confiscated wen dem enta South Africa… Na common knowledge say dis young boys dey abused," Oga Sefuli tok.
Di BBC don tok to miners wey dey work in at least two oda illegal mines wey tell us say dem see children wey dey abused in di shafts wia dem dey work.
Tshepo, no be im real name, say e bin see older men dey force young boys to have sex wit dem underground.
"In some instances, dey bin do am for di money. Some dey recruited only for dat purpose, sake of di financial incentives wey go come wit di practice of maybe trading sex underground."
E add say di abuse deeply affect di children.
"Dey change dia behaviour patterns and get trust issues. Dem no want you to get close to dem, sake of say dey feel say dey no longer fit trust anyone."
South Africa illegal mining industry bin make global headlines last year following one standoff between police and miners for di Buffelsfontein gold mine, near di town of Stilfontein in di North West Province.
Di authorities don dey try to reduce illegal mining, wey di govment say di cost South Africa economy $3.2bn (£2.6bn) in lost revenue last year.
Dey bin launch one operation Vala Umgodi, or seal di hole, in December 2023, wit promise to take a tough stance on di gangs.
As part of di operation, di police bin limit di amount of food and water wey bin go down di Stilfontein mine to, as one minister put am, "smoke out" di illegal miners. Officials say di men no gree come out sake of fear say dem go dey arrested.
Soon video begin show from within di mine wey show dozens of emaciated men wey dey beg for rescue, as well as rows of bodi bags. Eventually one court bin order di authorities to save di men.
Among those dem bring up na many wey say dem dey underage, but as a number of dem na migrants without documents wey confam how old dem dey, di authorities bin carry out medical tests to get estimate.
Through dis, di Department of Social Development (DSD) bin confam say dem find say 31 of di rescued Stilfontein miners na children. Dey all be Mozambican nationals and in November, 27 of dem dey repatriated.
Save di Children South Africa bin help translate some of di interviews between di underage miners and di rescue workers.
"Dem bin go through trauma, sake of say some of dem bin also see odas dey sexually exploited," di charity CEO Gugu Xaba tell di BBC.
"Just di feeling say dey fit no come out of there bin destroy those children mentally.
"Di adult miners go start by grooming dem, by acting like say dey like dem."
She say dey go den make di children to perform sexual acts on di adults and den rape dem, days afta day.
"You find say di adult go get three or four of dem wey dem dey do di same tin to."
Ms Xaba say mining gangs dey recruit children sake of say dem dey easier to manipulate and cheaper.
"Children no understand wen you say: 'I go pay you 20 rands ($1; £0.80) per day.' Di adults sometimes dey refuse to work, but children find demselves wit no choice. So e dey easier to use a child to do di work. E dey easier to take a child wey dey one kind voiceless and to bring dem down dia."
Beyond say dem dey exploit dem financially, she say gangs dey wey dey recruit children specifically for sex.
Many illegal miners dey spend months underground, rarely go up to di surface. Markets dey spring up underground to provide dem wit anytin dey need.
"Most children dey trafficked in order to dey used as sex slaves. And you get a pimp wey dey take di money, and e mean say every day dis child dey used as commercial sex worker."
Di BBC bin ask di police and di DSD whether anyone go dey charged over di sexual abuse allegations. Dey no respond to our requests.
One source wey dey work on di Stilfontein miners cases tok say many of di children no wan testify.
Meanwhile, di illegal mining industry kontinu to thrive.
And wit estimate of 6,000 vacant mines wey dey potentially available to explore, na one business dey unlikely to end anytime soon, e leave thousands of vulnerable children at risk.

Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

Frik Potgieter and Peter Huxham return to South Africa from jail in Equatorial Guinea
Frik Potgieter and Peter Huxham return to South Africa from jail in Equatorial Guinea

BBC News

time7 hours ago

  • BBC News

Frik Potgieter and Peter Huxham return to South Africa from jail in Equatorial Guinea

Two South African engineers have returned home after spending more than two years in jail in Equatorial Guinea on what the UN has called "arbitrary and illegal" drugs Potgieter and Peter Huxham, both in their mid-50s, were arrested in February 2023 after drugs were allegedly found in their were sentenced to 12 years in prison and fined $5m (£4m) but have been given a presidential pardon after a long campaign by their families and the South African arrest came days after luxury assets belonging to Equatorial Guinea's Vice-President Teodoro Nguema Obiang were seized in South Africa. A yacht and two Cape Town villas belonging to Obiang, who is also the son of Equatorial Guinea's president, were impounded in execution of a court ruling."We are overwhelmed with relief and joy. The last two years and four months have been unimaginably painful for both of our families," according to a statement released by the two men's were working for the Dutch oil and gas company SBM in Equatorial Guinea when they arrested the night before they were due to return home after a five-week stint in the families had called for the assistance of the South African government as well as that of the UK government, as Mr Huxham has dual nationality."South Africa expresses its sincere gratitude to the Government of Equatorial Guinea for considering and ultimately granting this Presidential pardon, allowing Mr Huxham and Mr Potgieter to return home to their loved ones," said a post on X by South African Foreign Minister Ronald United Nations Working Group on Arbitrary Detention last year called for the pair's release, saying their detention was families say the pair were arrested in retaliation for the seizure of the assets belonging to Equatorial Guinea's BBC has contacted Equatorial Guinea for comment.A South African official told the BBC it was for the courts to decide the fate of the yacht and villas, and the government couldn't intervene. You may also be interested in: Equatorial Guinea VP's superyacht and homes seized in South AfricaThe president's son who loves Bugattis and Michael JacksonWorld's longest-serving president to continue 43-year-rule Go to for more news from the African us on Twitter @BBCAfrica, on Facebook at BBC Africa or on Instagram at bbcafrica

Our proud city is scarred by grooming gang scandal – monster paedo still lives on OUR street… kids play outside his home
Our proud city is scarred by grooming gang scandal – monster paedo still lives on OUR street… kids play outside his home

The Sun

time12 hours ago

  • The Sun

Our proud city is scarred by grooming gang scandal – monster paedo still lives on OUR street… kids play outside his home

IT was a scandal that shocked and appalled the nation and has left what residents call a 'permanent stain' on a once proud northern town. From as early as the late 90s, a child sex abuse ring preyed on vulnerable girls as young as 12 in Rochdale, with victims claiming they felt 'betrayed' by police and social workers who 'turned a blind eye'. 12 12 Now, as Prime Minister Sir Keir Starmer has finally agreed to a national inquiry into the scandal - months after dismissing calls for one as a "far-Right bandwagon" - angry locals say they fear the Greater Manchester town will be forever tarnished, and worry it may never recover. What makes it worse is the fact a prominent grooming gang leader is still resident on one of its tree-lined streets - much to the disgust of his neighbours. Qari Abdul Rauf, a former taxi driver and mosque teacher, lives a comfortable life behind net curtains with his wife and children, working as a food delivery driver. He was part of a nine-strong gang of Asian men convicted of sex trafficking and other offences including rape, trafficking girls for sex and conspiracy to engage in sexual activity with a child in May 2012. Up to 47 girls as young as 12 were plied with booze and drugs and gang-raped across Rochdale during the gang's two-year reign of terror. Child sex fiend Rauf trafficked a 15-year-old girl, using his taxi to drive her to secluded areas to sexually abuse her and ferry her to a flat where he and others abused her. The 55-year-old was caged for six years but released in November 2014, after serving just two years and six months of his sentence. Then-Home Secretary Theresa May ordered him and fellow gang member Adil Khan, who got a 13-year-old girl pregnant, to be sent back to Pakistan in 2014, as it would be "conducive to the public good". But Rauf used human rights law to evade deportation, and successive governments failed to deport him. Pakistan has also refused to take him back. Over a decade later Rauf and Khan remain in Rochdale, where their victims are forced to live alongside them. Ethnicity of child sex abuse suspects will be logged after truth about Asian grooming gangs was 'dodged for YEARS' Sickened neighbours have dubbed Rauf the "monster paedo" and wish he would be deported - while even he has admitted he cannot believe he is still living in the former mill town. David Carter, 69, who lives a few doors away from Rauf, told The Sun: "I'm horrified he's living near us. "He's a monster - he should never be in this country, never mind living in the same town where he caused so much misery. "It's appalling he's not been sent back to Pakistan. My grandchildren come to visit, so we always keep a close eye on him. "You see kids play in the street near his home. It's disgusting he's still here - he makes my skin crawl. 12 "You only see him jump in the car - I think he knows everyone hates him. "An Asian man who lives in the street has said that he would be stoned to death if he ever made it back to Pakistan." Retired train driver David added: "The whole grooming scandal is a stain on our town. It's scandalous what happened." Mum-of-two Sharon Hughes, 32, added: "I can't believe this monster paedo is still here. "I tell my kids not to cycle near his house. It's terrifying this man still lives in our street." One mum told The Sun that grooming by Asian gangs was "rife" in the Greater Manchester town, admitting she was one of its victims, plied with booze, cannabis and ecstasy and driven to darkened flats. They would give us booze, weed and ecstasy. They would take us to flats and we would be in scary situations... They preyed on poor white girls Melissa Walking near a tram stop in the town centre, 37-year-old Melissa recalled: "It nearly happened to me when I was 13. "Two Asian men, who were in their 30s or 40s, would pick us up and drive us around. "They would give us booze, weed and ecstasy. They would take us to flats and we would be in scary situations. "They would try and kiss you. I knew it was wrong and that I had to get out of there. "Thankfully I was never abused or raped, but they gave us drugs all the time. "I didn't go to the police. It feels like we were abandoned to these men. They preyed on poor white girls." Scathing review 12 The subject of grooming gangs has been thrust back into the spotlight this week following the bombshell report by Baroness Casey. The scathing review found councils, police and the Home Office repeatedly "shied away" from dealing with uncomfortable questions on the ethnicity of rapists who targeted young white girls. It revealed police and council leaders deliberately covered up the abuse - predominantly by men of Pakistani origin - because they feared being called racist. Baroness Casey's review also found that asylum seekers and foreign nationals are involved in a "significant proportion" of live investigations into grooming gangs across the UK. The national inquiry was prompted by the recent convictions of another grooming gang in Rochdale during a five-year reign of terror. The seven men "passed" victims around for sex and preyed on them in squalid flats and car parks in the town between 2001 and 2006. They groomed the girls from the age of 13, and made them their "sex slaves" by plying them with gifts, including alcohol and drugs. Last week Mohammed Zahid, 64, Kasir Bashir, 50, Mushtaq Ahmed, 66, Roheez Khan, 39, Mohammed Shahzad, 43, Nisar Hussain, 43, and Naheem Akram, 48, were convicted. Three of the abusers - Zahid, Ahmed and Bashir - were born in Pakistan and worked as stallholders on Rochdale's indoor market. Father-of-three Zahid - known as Boss Man - gave free underwear from his lingerie stall to victims. 'Betrayed a generation' One Rochdale victim previously stressed her belief that police and social workers ignored the horrifying crimes because of ­political ­correctness. Girl A, as she was known in court, was raped multiple times by sick grooming gang leader Shabir Ahmed, known as 'The Daddy' to his victims. He plied her with alcohol above a dingy takeaway. Ahmed, 72, who was in the same gang as Rauf, was caged for 22 years. Now 24, she told the BBC: "The police and social workers betrayed a generation of girls by turning a blind eye. "They knew exactly what was going on — they just didn't want to stop it. "They knew the girls were under-age, they knew the men abusing them were Asian. They were just too politically correct to admit it. "They thought they'd be called racist if they told the truth." The police and social workers betrayed a generation of girls by turning a blind eye. They knew exactly what was going on — they just didn't want to stop it... They thought they'd be called racist if they told the truth Girl A A government report in August 2014 found that 1,400 girls were groomed and abused between 1997 and 2013. Other estimates have put the figure as high as 2,000. In 2017, BBC1 drama The Girls, starring Shameless actress Maxine Peake, featured the shocking child sex abuse in Rochdale and the fact that it was ignored for years. It prompted major criticism of the authorities as police, prosecutors and Rochdale Council were forced to apologise for their failings. 'We should all hang our heads in shame' 12 When The Sun visited Rochdale this week, residents told of their shame that the abuse went unchecked under their noses. Grandmother Beryl Jones, 64, said: "It's sickening what went on. "The town has been shamed by it and the fact that no-one believed these girls. We should all hang our heads in shame." Taxi driver Karamat Hussain, 59, told The Sun: "What happened was disgusting. "It was shocking that it was ignored for so long. I didn't know anything about it and was stunned when I read about it. "I think it is going to take a long time for the town's reputation to recover. "When people talk about Rochdale they now think about grooming gangs which is so sad. "Much more should have been done to help these girls and stop all the abuse." 12 12 12 Grooming gang crackdown unveiled BARONESS Casey's report sets out a series of recommendations, which the government has accepted in full. 1. Strengthen the law: Tighten the law so that any adult who has sex with a child under the age of 16 is automatically charged with rape, removing current legal grey areas that allow abusers to avoid proper punishment. 2. Address Historical Failings: Through a national inquiry pursue justice for past cases and hold accountable those who failed to act. 3. Enhance Intelligence Gathering: Improve the collection and analysis of information to combat exploitation more effectively. 4. Improve Inter-Agency Collaboration: Foster stronger cooperation and information-sharing among agencies. 5. Mandatory Reporting: Require all services to share information when a child is at risk. 6. Introduce Unique Child Identifiers: Implement a system to ensure children are consistently and accurately identified across services. 7. Modernise Police Systems: Upgrade technology to enable seamless communication and prevent missed opportunities. 8. Treat Grooming Gangs as Serious Organised Crime: Employ the same robust strategies used to combat other forms of organised criminal activity. 9. Investigate Declining Reports: The Department for Education must examine why reports of child abuse are decreasing and take corrective action. 10. Understand the Underlying Drivers: Conduct in-depth research into the factors underpinning grooming gangs, including cultural and online influences. 11. Regulate the Taxi Industry: Prevent exploitation by restricting the use of 'out-of-area' taxi drivers. 12. Commit Government Resources: Ministers must allocate funding and ensure measurable progress is achieved.

Soccer coach admits drugging and raping young boys... after leaving sick evidence in plain sight
Soccer coach admits drugging and raping young boys... after leaving sick evidence in plain sight

Daily Mail​

timea day ago

  • Daily Mail​

Soccer coach admits drugging and raping young boys... after leaving sick evidence in plain sight

A Tennessee youth soccer coach admitted to drugging and raping young boys after disturbing sexually explicit content involving minors was discovered on his cell phone after he left it behind at a restaurant. Camilo Campos-Hurtado, 65, pleaded guilty to four counts of sexual exploitation of a minor and one count of receiving visual depictions of minors engaged in sexually explicit conduct on Tuesday, according to the US Attorney's Office for the Middle District of Tennessee. The egregious content came to light in 2023 when Campos-Hurtado lost his phone. While trying to identify the owner, staff members discovered 'dozens of unconscionable videos and pictures of children,' and immediately called police, McClatchy News reported. Investigators discovered a cell phone and several other electronic devices, belonging to Campos-Hurtado, which had hundreds of images of child sexual abuse material that he received, downloaded and produced between 2017 and 2021. The countless photos and videos showed the Franklin-native sexually assaulting unconscious boys ranging from 9 to 17 years old, according to the Department of Justice. Investigators later learned that Campos-Hurtado would recruit players from school playgrounds to play for his soccer team. 'After gaining their trust, Campos invited many of the kids to his home where he drugged and then raped them,' police stated, adding that some victims may not even be aware of what transpired. While investigators identified at least 10 victims, Campos-Hurtado pleaded guilty to the aforementioned five counts. According to an indictment, Campos-Hurtado's abuse dates back to 2013. In addition to the sexual exploitation charges, search warrants revealed fake IDs and immigration documents, including three counterfeit social security cards, two fake legal permanent resident cards and a fraudulent resident alien card. Campos-Hurtado, who prosecutors say lacks legal status in the US, was also charged with using or possessing fraudulent immigration documents and possessing a stolen or unlawfully produced identification document. 'Campos preyed on children in our community for years, using his position to gain the trust of his victims only to betray them by sexually abusing them,' Robert McGuire, Acting United States Attorney for the Middle District of Tennessee, said. 'Protecting children in our community and holding child sex offenders to maximum accountability is among the highest priorities of our office and of the Department of Justice. At sentencing, we will seek to guarantee that Campos does not have any chance to hurt another child.' Campos-Hurtado pleaded guilty to all seven charges he was indicted on and is scheduled for sentencing on October 29. He faces a mandatory minimum of 15 years in prison, after which he will be deported to Mexico, according to the US Attorney's Office. Campos-Hurtado's hometown of Franklin is about a 20-mile drive south from downtown Nashville.

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into a world of global content with local flavor? Download Daily8 app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store